A song made by Ceewhyewhye
A song made by Ceewhyewhye
Yeah yeah
By His grace oh!
Let's go!
I don see wahala for this life oh
Many times e be like say I no go make am
But the God of Fire dey my side oh
E dey guide me, e dey provide me
From struggle to hustle, from hustle to greatness
No matter the situation, I no dey give up
E choke! The grace wey dey carry me
Nobody fit stop my destiny
Fire grace dey carry me go
From nothing to something, I dey rise oh
Fire grace dey lift me high
By God power, I go touch the sky
Fire grace! Fire grace!
Overcomer by His grace
Fire grace! Fire grace!
Greatness na my place!
Present situation no be my final destination
Wetin person see today, tomorrow go change am
The God of Fire, e dey burn all obstacles
E dey clear my path, e dey open doors for me
From the valley to the mountain top
From the bottom to the peak, I no go stop
Glory! His fire dey inside me
Greatness na my portion, e must to be
Fire grace dey carry me go
From nothing to something, I dey rise oh
Fire grace dey lift me high
By God power, I go touch the sky
Fire grace! Fire grace!
Overcomer by His grace
Fire grace! Fire grace!
Greatness na my place!
Olorun kolajo dey for me o
Na him be my God he is my all in all
Onikopaina Adaba funfun, Ina owo oluwa
No shaking surely I'll be celebrated.
Praise God!
Fire grace oh!
We rise!