A song made by Love leads
A song made by Love leads
Title: Addicted
Intro
Kofi
Ayy…
Cursor
Ooh yeah…
Bad gyal…
Chorus
Ooh babe, are you sure your body for me?
At your door knocking, can I enter please?
If you give your heart to me,
Don’t give your body to somebody,
That one go be penalty.
Me too need that, can’t you see?
Girl, you’re my remedy.
Post-Chorus
You’re my medicine when I’m sick,
No pharmacy fit do this.
Para dey for your body,
Johnny, come give me healing.
Mmm…
Girl, I’m addicted,
Girl, I’m addicted,
Girl, I’m addicted to your body.
Verse 1
Na you dey use that thing seduce me,
No remote, you dey control me.
Every touch dey make me crazy,
Nobody fit replace my baby.
When you smile, my stress disappear,
You’re the only one I need here.
Morning, evening, every night,
Baby, you dey make my life alright.
Pre-Chorus
My only happiness,
My fan base.
Money no dey solve my case.
No listen to wetin dem dey say,
Na you and me till old age.
Chorus
Ooh babe, are you sure your body for me?
At your door knocking, can I enter please?
If you give your heart to me,
Don’t give your body to somebody,
That one go be penalty.
Me too need that, can’t you see?
Girl, you’re my remedy.
Verse 2
Wo ne me, okro for my konkonte,
Perfect match, yɛn ntetee.
Everybody know say we connect,
No be today, no regret.
Hold me closer, don’t let go,
Our love dey shine like gold.
No matter where the journey go,
Na you be the one I know.
Bridge
Girl, no leave me lonely,
Promise say you’ll hold me.
Your love dey calm my soul,
You make a broken man feel whole.
Final Chorus
Ooh babe, are you sure your body for me?
At your door knocking, can I enter please?
If you give your heart to me,
Don’t give your body to somebody,
That one go be penalty.
Girl, I’m addicted…
Girl, I’m addicted…
Girl, I’m addicted to your body.
Outro
Khophi Cursor…
No pharmacy…
Na your love be my therapy…
Forever and ever…
Ayy…